Saturday, April 23, 2011

Which kind fuck up b dis..... Kai, mo ku.

Pls read through this converastion …

GIRL: I don sin. I call my boyfriend a BASTARD.

PSYCHIATRIST: e no gud 2 call peson so. Ok, wetin him do wey make u call am so?

GIRL: Well, he kiss me.

PSYCHIATRIST:u min like dis? The psychiatrist kiss d girl

GIRL: ......Yes!

PSYCHIATRIST:Well dat 1 no reach 2 call am BASTARD.

GIRL:But, he put him hand 4 my top.

PSYCHIATRIST:u minn like dis? The psychiatrist put e hand 4 d girl top

GIRL:Yes!

PSYCHIATRIST:Well dat 1 no reach 2 call am BASTARD

GIRL:But, e comot my clothes

PSYCHIATRIST:u min like dis? The psychiatrist comot d girl clothes

GIRL:Yes!

PSYCHIATRIST:Well dat 1 no reach 2 call am BASTARD

GIRL:But, e fuck me.

PSYCHIATRIST:u min like dis? The psychiatrist com fuck d girl

GIRL:.Yes!

PSYCHIATRIST: Well dat 1 no reach 2 call am BASTARD.

GIRL:But, e com tel me say him get AIDS.

PSYCHIATRIST:BASTARDDDDDD!!!!!

Thursday, August 19, 2010

Bikoo, 4get flez.....marry quik

I won reveal dis secret giv babes wey won stil flex b4 dey huk up 2 settle down. My advice 4 young girls btw d ages of 18 & 23 b say make una marry shap shap if u jam man wey serious bcos na una type nai men dey feel ril sensation of luv. But if u go join dogs wey no dey listen 2 their hunter whistle. Wel, rememba say na + we get 4 age, no -

Tuesday, August 17, 2010

Na wa 4 Naija Nowadays Graduates

Na recently nai i know say post-UME dey try. I hail dem cos na now we dey get excellent graduates & y i talk so b say- dey ask 1 graduate 4 interview say: Wats d opposite of Goodluk, wit hapines say na simple question, nai rush d answer say na Lukgood

Monday, August 16, 2010

9ja Corruption na Bomb...Ibori, Igbinedion & Co

"y una dey worry unasef, @ least dis corruption wey dem dey take dey sing evryday stil dey make 9ja dey popular" and even sef "Wen bible talk say, It wil b difficult 4 a rich man 2 enter heaven. Atall atal na e bad @ least Ibori, Alamesia & Igbenedion go reach d gate"

Saturday, August 14, 2010

3 TyPeS oF LaUgH

Some people go laugh so tey dem go come dey CRY. some go laugh till their belle go gum back. while some go laugh till dem go fall 4 ground... which one com b your own.... drop ur comment